According to authorities, most of di victims dey in dia 60s and 70s and some 26 pipo don injure and 12 dey in critical condition as di deadly fires don make ova 23,000 pipo run comot dia house.
One group of registered voters from Kogi Central Senatorial District dey demand for di recall of di senator wey dey represent di district for di National Assembly, Senator Natasha Akpoti-Uduaghan.
Virginia captured its fifth-straight DI women's swimming and diving championship on Saturday, March 22. The Cavaliers won with 544 points, beating out runner-up Stanford who finished with 417.